It's Amazing What The Mind Remembers

Oh my goodness! I woke up with this song in my head. I can't believe I remember every word, I mean I was little then.

Does anyone remember this First Bank jingle?

๐ŸŽผ๐ŸŽถThe bank wey start bank business for Nigeria
First Bank o, una well done o!
๐ŸŽท
Bank wey for hundred years dey support awa economy o
First Bank o, una well done o!
๐ŸŽน
Bank wey dey helep business man plus helep farmer o
First Bank o, una well done o!
๐ŸŽป
For sports, arts and culture nko?
First Bank o, una well done o!
๐ŸŽค
Bank wey for hundred years still dey strong and neva taya ooo
First Bank o, una well done o!๐ŸŽถ๐ŸŽผ

Gbam gbam!

Wow! It's amazing! Lol. 

Comments

Popular posts from this blog

Of Dreams

Choose Right

Dance Of The Flames